[Verse 1]
Money on my mind owonikoko
Every other day I day pray to GOD oh
Make he bless the boy o
Make I no the koko yeh yeh yeh yeh
See money on my mind owonikoko
Every other day I day pray to GOD oh
Make he bless the boy o
Make I no the koko yeh yeh yeh yeh
Ogbeni gbeshanle enu ora muzzle
Padimi hustle tight koleriowo ra
muzzle
Koyetele awon omo to forifo bottle
Every night , Everyday lofi coz
trouble
Omoiya
jara eh mingle pelu better
Shashe moju one day he go still
better
Sha you no believe ni iwonan le kole
meta
Stay focus at the end you go chop
better
Be the first to comment